Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Ibrahim Shuaibu
Ibrahim Shuaibu
Songwriter

Lyrics

This one no be eeny miny moe mame I go catch the tiger by the toe mame Me I go dey follow you dey go mame This one no be eeny miny moe mame I go catch the tiger by the toe mame Me I go dey follow you dey go mame Shotgun pump action They can never exclude me subtraction Pray to God say one day ya ga build mansion Afi pray for the next generation unborn Babylon dem a hate me so i let the fire burn Long time when a hater see me dema afi run Gunshots got the block popping like afghanistan Ah like I be sadam, like a Pakistan I mean watta bam bam Me say watta bam bam I call police for the thief they no go Oga police you be thief or mopol I know say for obodo e dey cold Na obodo oyinbo me sef I want to go I call police for the thief they no go Oga police you be thief or mopol I know say for obodo e dey cold Na obodo oyinbo me sef I want to go This one no be eeny miny moe mame I go catch the tiger by the toe mame Me I go dey follow you dey go mame This one no be eeny miny moe mame I go catch the tiger by the toe mame Me I go dey follow you dey go mame Even for ikeja dem dey eeny miny moe If you enter water you go find nemo Me I been dey waka pon the streets on the low And if Na to dey scatter the beat I go let them know Even for the gutter dem dey eeny miny moe If you enter water you go find nemo Me I been dey waka pon the streets on the low And if Na to dey scatter the beat I go let them know Even for ikeja dem dey eeny miny moe Me I been dey waka pon the streets on the low And if Na to dey scatter the beat I go let them know
Writer(s): Ibrahim Shuaibu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out