album cover
Falling For You
18
Alternative
Falling For You was released on April 10, 2020 by Afrobeats Distro as a part of the album Falling For You - Single
album cover
Release DateApril 10, 2020
LabelAfrobeats Distro
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM99

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Rydaa
Rydaa
Performer
PRODUCTION & ENGINEERING
Rydaa
Rydaa
Mixing Engineer, Producer

Lyrics

Yeah yeah
Oo oh oh oooooh ooh oh
Oh yeah yeah
It's your boy Rydaa
Tell am make she put am for behind
Swear that girl her body na design
Tell am make she put am for behind
Swear that girl her body na design
Baby
I can show you love inna million ways
You just dey motivate me
Wetin dey mind i no fit explain
Shawty make you stay with me
I no go ever gree you fly away from me (From me girl)
I wan dey see you every day
You dey on point i no dey lie
Your body na ten over ten walai
I no know wether na sand wey dey my eye
But wetin i dey see i no fit deny
Nwa baby what do you desire
Is it my money or is it my time
Eh no matter the one wey you decide
Im ready to give it to you toniiight
Come gimme love (Gimme love)
I'm falling for you baby
I say make you come gimme love (Gimme love)
I'm falling for you baby
Come gimme love (Gimme love)
I'm falling for you baby
I say make you come gimme love (Gimme love)
I'm falling for you baby
Say make you answer when i signal you
Give you the vibes wey go ginger you
And as the matter be like interview
I no go waste time to carry you
Baby put your hand on my shoulder
I'll take you up to my sofa
Girl when the party is over
I go dey for you like soldier
You dey on point i no dey lie
Your body na ten over ten walai
I no know wether na sand wey dey my eye
But wetin i dey see i no fit deny
Nwa baby what do you desire
Is it my money or is it my time
Eh no matter the one wey you decide
Im ready to give it to you toniiight
Come gimme love (Gimme love)
I'm falling for you baby
I say make you come gimme love (Gimme love)
I'm falling for you baby
Come gimme love (Gimme love)
I'm falling for you baby
I say make you come gimme love (Gimme love)
I'm falling for you baby
You dey on point i no dey lie
Your body na ten over ten walai
I no know wether na sand wey dey my eye
But wetin i dey see i no fit deny
Nwa baby what do you desire
Is it my money or is it my time
Written by: Joseph Adele
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...