album cover
Rise
12
New Wave
Rise was released on April 10, 2020 by T.M Records as a part of the album Rise - Single
album cover
Release DateApril 10, 2020
LabelT.M Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

They go dey start to day put asonder
I roll a blunt and I start to wonder
Ebele chukwu metukwa uwam today
And when you pass I dey start to wonder oo
Cos if I wan talk I go start to ponder
Say na your body make man wan surrender
And if them wan chop say na back to sender
I no dey give straight I dey like to bend am
Cos if them rise against us eh;
Anything them do , anything dem try do
No go work
Anything them cook, anything then rise against us eh x 2
Them be they see the way wey I tension her
Them be dey see the respect when I mention
Little little boys dema try to they capture her
and when she take a picture thema caption her x 2
Exceptional body eh
Desceptional body
Intentional body
Conceptional body eh eh eh
If I see your body, I go touch your body
Your body na body, na why dem ready to stand and say rise against us eh
Anything them do , anything dem try do
No go work
Anything them cook, anything then rise against us eh x 2
And back then you no dey give me face
I think say I dun dey crase, I think say I dun dey mara, dun dey para eh
Na him be why when you give me face
I know say you dun dey look my case
I know as you go run my race say you go keep the pace oh baby
Why you dey look your back
Why you stress baby when I'm always on track
Why you dey quick unpack
Why you dey vex baby why you dey quick to bark
O nweghi ife giwa ge mem
I nweghi ife muwa ge me gi wey reach to park
I nweghi ife giwa ge nyem
That's why I be letting you know
If them rise against us eh;
Anything them do , anything dem try do
No go work
Anything them cook, anything then rise against us eh x 2
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...