album cover
Collect
1,724
Hip-Hop/Rap
Collect was released on April 17, 2020 by Davido Music Worldwide as a part of the album Codename, Vol. 2
album cover
Release DateApril 17, 2020
LabelDavido Music Worldwide
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM153

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Dremo
Dremo
Composer

Lyrics

[Verse 1]
TAKE TIME MAKE YOU TAKE TIME
BEFORE I VEX E DEY TAKE TIME
IF I VEX E MEAN SEY YOU NO TAKE TIME
WHEN I TALK SEY MAKE YOU TAKE TIME
[Verse 2]
SO TAKE TIME MAKE YOU TAKE TIME
OR WE GO PULL UP IN THE DAY TIME
WE GO FUCK UNA UP NO DEY TAKE TIME
WE GO GIVE THEM GIVE THEM DEM GO TAKE AM
[Verse 3]
SHEY U DEY WHINE ME
NO GO DEY WHINE ME
SHEY YOU DEY, SHEY YOU DEY WHINE ME
NO GO DEY WHINE ME
[Verse 4]
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
[Verse 5]
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
[Verse 6]
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
[Verse 7]
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
[Verse 8]
SAY WHAT ? YOU SAY ?
MI O GBO , YOU SAY ?
IF YOU SEE CRAZE YOU GO PICK RACE
NO DEY LOOK FACE UCHE
[Verse 9]
CLEAR ROAD GIVE SPACE
FO WON LENU TOOTH ACHE
CUTE FACE BUT A BIG PROBLEM
EVEN TONTO WANT MY DIKEH
[Verse 10]
HEADPHONES AND LOUIS SHADES ON
I NO KNOW WHO YOU DEY TALK TO
WE NO EVEN DEY THE SAME CLASS
DEM NO TELL YOU BEFORE YOU COME SCHOOL
[Verse 11]
I DEY COMPETITION
WITH ONLY THE MIRROR
AND NA BOTH OF US DEY THE TOP 2
EVEN IF UNA NEVER GET SOULMATE
DEM NO TELL YOU MAKE YOU COUPLE?
[Verse 12]
SHEY U DEY WHINE ME
NO GO DEY WHINE ME
SHEY YOU DEY WHINE ME
NO GO DEY WHINE ME
[Verse 13]
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
[Verse 14]
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
[Verse 15]
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
[Verse 16]
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
[Verse 17]
SAY WHAT? YOU SAY?
MI O GBO? YOU SAY?
IF YOU SEE CRAZE YOU GO PICK RACE
NO DEY LOOK FACE UCHE
[Verse 18]
NO MAKE DEM BURST YOUR SCREEN GUARD THIS WAY
YOU DONT WANNA SEE MAN DISPLAY
IF YOU DO LIKE BABY KINGSWAY
DEM GO MUD YOU FOR THIS CLAY
AND THAT SHIT CRAY
[Verse 19]
WE GETTING THE BACK YA
YOU GET IN THE BAG YEAH LOOK
DONT BE UPSET THATS WHAT YOU GET
WHEN YOU MESS WITH THE GANG YA
[Verse 20]
(YAK)
YOU SAY YOU DEY FLEX?
WETIN YOU GET?
OGBENI CALM DOWN
[Verse 21]
WAIT !
TAKE TWO STEPS BACK FIRST
SHEY YOU DEY
[Verse 22]
SHEY U DEY WHINE ME
NO GO DEY WHINE ME
SHEY YOU DEY WHINE ME
NO GO DEY WHINE ME
[Verse 23]
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
[Verse 24]
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
[Verse 25]
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
DEM MUST COLLECT
GBAS GBOS
[Verse 26]
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
WAN MA DA MO
TON BA DAN WO
[Verse 27]
SAY WHAT?
Written by: Dremo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...