album cover
Who's Your Guy?
13,933
Music
Who's Your Guy? was released on April 17, 2020 by Davido Music Worldwide as a part of the album Codename, Vol. 2
album cover
Release DateApril 17, 2020
LabelDavido Music Worldwide
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Music Video

Music Video

Lyrics

[Verse 1]
EHNHEN OMO DREMO WETIN SUP LAST NIGHT
EHNHEN OMO DREMO WETIN SUP LAST NIGHT
[Verse 2]
OMO E GET ONE GUY
WEY DON HIGH
NO BE MY GUY
ONE OF MY GUYS GUY
[Verse 3]
O JE OJA
O LO AJAH
O LO WA JA
AWA LO LA JA
[Verse 4]
IGBATI MO.MOPE AMA JO NI ISSUE O
E NO TELL ME SORRY WHEN E STEP ON MY SHOE
OLOPA WA WA
MY GUYS GUY TELL THE SARZ GUY
SEY MA AND MY GUYS SEF BE HIN GUYS
[Verse 5]
THAT GUY
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
I SAY DON'T CALL ME UR FRIEND MY FRIEND
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
I SAY DON'T CALL ME UR FRIEND MY FRIEND
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
[Verse 6]
MY GUYS GUY NO WAN PUFF PUFF PASS THAT J
CON DEY COLONIZE AM LIKE SEY NA UR PAPA BUY THE BLAZE
E SEY I NO SABI TALK I SAY WAIT
WHO INVITED THIS **** IN THE FIRST PLACE?
NACKA SARE GBA OJU E STRAIGHT {GBES}
[Verse 7]
IM MAKING MEALS IM IN NEED OF PLATE
GET IT?
YOU TOO BROKE AND HUNGRY TO RELATE
TOOTH PICK DEY FOR TABLE
'CAUSE I GO NEED AM RIGHT AFTER I PUT UR SHAWTY BIGGER MEAT ON THE PLATE {GBES}
[Verse 8]
UZO WHY? THIS UR GUY EHN E NO TRY
KI LE LEYI N SO BAI THIS GUY?
WHO IS UR GUY ??
[Verse 9]
GUY
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
I SAY DON'T CALL ME UR FRIEND MY FRIEND
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I SAY DON'T CALL ME UR FRIEND MY FRIEND
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR
[Verse 10]
GUY
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
GUY
WHO'S UR GUY?
WHO'S UR GUY?
I DON'T KNOW U LIKE THAT
Written by: Dremo
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...