album cover
Robo
427
World
Robo was released on May 1, 2020 by 1184504 Records DK2 as a part of the album Smooth BOP - EP
album cover
Release DateMay 1, 2020
Label1184504 Records DK2
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM74

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Tobby Drillz
Tobby Drillz
Songwriter

Lyrics

They want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
Say they want my combo
Say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
Gyal dem go down down low
Back when I be pickin' I remember
When the people colder than December
But e no still concern me
Cos the people dey try me e
But baba God na my defender
Now dem follow bumper to fender
But I know say na whining
I blind my eyes to their timing
Mix up the hate like na blender
Where the girls soft and tender money
Dey money dey now
I call the gyal make dem join e
Where the men dem wey wan enter
Girl dem report to the center
Say money dey money dey
They want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
Say they want my combo
Say they want to feel my robo robo robo skeske skeske skeske robo
Gyal dem go down down low
Say they want to feel my
Written by: Tobby Drillz
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...