album cover
Falling
45
Hip-Hop/Rap
Falling was released on April 30, 2020 by Murder Nation as a part of the album Falling - Single
album cover
Release DateApril 30, 2020
LabelMurder Nation
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM120

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Ak
Ak
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joshua akor
Joshua akor
Songwriter

Lyrics

Gi. Gi. give. dem
Falling for you
Falling for you
Falling for you
Falling for you
Falling for you
Falling for you
Falling for you
Tell me Wetin you want
Make I do for you
I go go a thousand miles
Just to be with you
Nah only you I want Omo no be joke oh
(Nah only you I want Omo no be joke oh)
Tell me Wetin you want
Make I do for you
I go go a thousand miles
Just to be with you
Nah only you I want Omo no be joke oh
(Nah only you I want Omo no be joke oh)
Fine girl say you gat me falling
Fine girl say you gat me falling
(The matter don burst
My head don knock)
Fine girl say you gat me falling
Fine girl say you gat me falling
(Se the matter don burst yea. Yea.)
Girl the things you do
Dey make wan kolo
And I can't deny
You dey make me loose control
Omo your body bad
Gat me falling for you
(Omo your body bad)
Gat me falling for you oh oh
Say Me get the Kele
Wey dey burst my brain
Wey dey make me loose guard
Wey dey make me loose sense
Wey dey make me loose guard
Wey dey make me loose sense
(Ya ya ya)
Tell me Wetin you want
Make I do for you
I go go a thousand miles
Just to be with yo, ow ow ow
(Nah only you I want, Omo no be joke oh)
Fine girl say you gat me falling
Fine girl say you gat me falling
(The matter don burst,
My head don knock)
Fine girl say you gat me falling
Fine girl say you gat me falling
(Se the matter don burst yea. Yea.)
So Me get some kind things wey dey bother Me
Some kind things wey dey worry me
Nah only you dey cool my stress
(Nah only you dey cool my temper)
This girl wey me like
Me I gbadu her parole
She dey give me steady vibe
Wey dey make me loose control ya ya
(Wey dey make me loose control ya ya)
Fine girl say you gat me falling
Fine girl say you gat me falling
(The matter don burst My head don knock)
Fine girl say you gat me falling
Fine girl say you gat me falling
(Se the matter don burst yea. Yea.)
Written by: Joshua akor
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...