Lyrics

It's Kel P Vibes Baako, Mienu Anada anada, oh yeah, well If I say I no dey hear All my guys no dey hear M.anifesto no dey hear oh All my people no dey hear Put the song pon repeat mek the people dem feel oh Me I mek the girl go low low low My ting e no be pilolo Eye redder than a sobolo See the beati mek i kololo We geti vibe oh (yoyoyo) How the ting go (yoyoyo) See we no dey hear (yoyoyo) Boys no dey hear (yoyoyo) Geti vibe oh (yoyoyo) How the ting go (yoyoyo) See we no dey hear (yoyoyo) Boys no dey hear (yoyoyo) Wo oh New tings on the horizon When the cock dey crow then we rising They say that M.anifest is polarizing Boys no dey hear, who are you advising? Me ntie mɛntie that's a true feeling Tell these old dogs I'm a new villain Your two cents a nuisance I know shillings I dey go from underdog to top billing Fuck the world with a Trojan too Boys no dey hear chale that's the slogan too On my p's and q's and my one's and two's Keep the same energy when I run into you Ma ma agoro n'aso Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ gyonsɔ hmm Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ Boys no dey hear, aden w'ani nsɔ? We geti vibe oh (yoyoyo) How the ting go (yoyoyo) See we no dey hear (yoyoyo) Boys no dey hear (yoyoyo) Geti vibe oh (yoyoyo) How the ting go (yoyoyo) See we no dey hear (yoyoyo) Boys no dey hear (yoyoyo) Wo wo No be sey we no dey respect, we no dey hear Can't share our smiles if you no dey share our tears Tell a low-life that we on the upper tiers You no be my mate still Dey dey talk chaw But we no dey listen we just stockpile New ammunition we not hostile 'Cause we get the vision Pop styles everyday we're transmitting Young Cassius Clay is who i channel here On stage dolo I don't need a panel here It appears even puppeteers not my peer All my peers on chairs whiles the crowd cheers Ma ma agoro n'aso Akɔlaa ho ɛbaa ɔsi mɛ gyonsɔ hmm Na ɛɛbaa na ɛɛkɔ Boys no dey hear but we here we no go stop yeah If I say I no dey hear All my guys no dey hear M.anifesto no dey hear oh All my people no dey hear Put the song pon repeat mek the people dem feel oh Me I mek the girl go low low low My ting e no be pilolo Eye redder than a sobolo See the beati mek I kololo We geti vibe oh (yoyoyo) How the ting go (yoyoyo) See we no dey hear (yoyoyo) Boys no dey hear (yoyoyo) Geti vibe oh (yoyoyo) How the ting go (yoyoyo) See we no dey hear (yoyoyo) Boys no dey hear (yoyoyo) Wo oh Yɛ si asɛm aba Obiara nbe tie asɛm aba Everybody come around Obiara nbe tie, asɛm aba ah Yɛ di asɛm aba Obiara nbe tie asɛm aba Everybody come around Obiara nbe tie asɛm aba ah
Writer(s): Kwame Tsikata, Udoma Kelvin Amba, Kelvin O'donnovan Brown Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out