Lyrics

Pah Pah Pah pah... Ebi we say we no go do If we say we go do If we feel say we go do We go do eerr Like a doctor we check dem temperature Pah pah pah be the signature From my convoy you dey hear the penpelepa (Penpelepa pa) Every friday we dey do the partey Me and my boys dey spend the money We dey shark, we dey shark? And with our new Rolls Royce, we own it Range Rover black on black all tinted See my girl inna it, Princess One on one One on one We dey keep them Only the kpa kpa kpa we dey teach them Baby girl, hold my back Money dey there Go like that Wine your waist Buddy backshot After this party we go go my house Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava (oya give dem) Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava (show them) Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava Speedy di, speedy di, speedy di Di dii gidi gidi Fuck bank account bill bill Onyi ame refe liili lili Laruso kaame long time kiili kili Baby girl I like your biikini ni The way you dey walk de kill killing me I no go lie want to be your biibi bi bi Baby don't stop fii mi mi Hey feeling gadochi, dem dey See money man Kofi Boat Gyal bumper, gyal bumper be bossy Buy champagne 20 thousand For demma face, we dey tatara dem Paparazzi capture ra dem For demma face, we dey tatara dem Paparazzi capture ra dem Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava (oya give dem) Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava (show them) Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava, speedy di, speedy di Ebi if we say we no go do If we say we go do If we say we go do We go do eeeh Ebi if we say we no go do If we say we go do Ebi if we say we go do We go do eeeh Like a doctor we check dem temperature Pah pah pah be the signature From my convoy you dey hear the penpelepa (Penpelepa pa) Every friday we dey do the partey Me and my boys dey spend the money We dey shark, we dey shark? And with our new Rolls Royce, we own it Range Rover black on black all tinted See my girl inna it, Princess One on one One on one We dey keep them Only the kpa kpa kpa we dey teach them Baby girl, hold my back Money dey there Go like that Wine your waist Buddy backshot After this party we go go my house Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava (oya give dem) Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava (show them) Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava Speedy di, speedy di, ski palala Sweet palava sweet palava, speedy di, speedy di
Writer(s): Charles Nii Armah Mensah, Peter Asare Bediako Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out