Lyrics

Joshua Adere Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah Yeah yeah yeah yeah yeah yeah yeah Eledumare load my account I no fit dey like this oo yeah Person suppose to chop With wetin he Sabi oo I know Say you dey see my heart God I no kill person oh yeah All I want from you baba make you bless me oh Bless me ooo Bless me ehhh ahhh ehh I want to touch the life of the people around me ehhh ahhh ehh Give me money some things no suppose dey Stress me ehhh ahhh ehh Make e sure for me oo ehhh ahhh ehh How man go dey work and work And still no get e pay Dem say make I wait for my time but time no dey again E Don tay I don dey grind my guy I swear no be today And after all the hustle God forbid say I go fail I know Say no be by power So mo so loba oluwa Baba fumini Raba Otipe ti MO gbadura Eledumare load my account I no fit dey like this oo yeah Person suppose to chop With wetin he Sabi oo I know Say you dey see my heart God I no kill person oh yeah All I want from you baba make you bless me oh Bless me ooo Bless me ehhh ahhh ehh I want to touch the life of the people around me ehhh ahhh ehh Give me money some things no suppose dey Stress me ehhh ahhh ehh Make e sure for me oo ehhh ahhh ehh Baba I know Say you dey see Me oo yeah And you no go leave me go You dey with me till this audio money go turn to video Abeg e show for my case Before the struggle go show for my face Lift me from the stage wey I dey Until my enemies no fit see my face Eledumare load my account I no fit dey like this oo yeah Person suppose to chop With wetin he Sabi oo I know Say you dey see my heart God I no kill person oh yeah All I want from you baba make you bless me oh Bless me ooo Bless me ehhh ahhh ehh I want to touch the life of the people around me ehhh ahhh ehh Give me money some things no suppose dey Stress me ehhh ahhh ehh Make e sure for me oo ehhh ahhh ehh
Writer(s): Joshua Adere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out