album cover
Anonymous
9
World
Anonymous was released on May 7, 2020 by TeeBan Music as a part of the album Memories Outside
album cover
Release DateMay 7, 2020
LabelTeeBan Music
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM97

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Olatunji Banjoko
Olatunji Banjoko
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Teeban
Teeban
Producer

Lyrics

Naso i like am
That’s how i want it
Anonymous anonymous o
That’s how i want it
That’s how i love it
Anonymous
She anonymous
Anonymous anonymous Anonymous
That’s how i like it
3:29 in the morning
Me just dey pon my mind
Make i yarn wetin dey sup
I be jealousy boy
I want you for myself only
Obsession
E belike you don jazz me
Motivation
Na you be my ginga
Anonymous
I like that about you
Please don’t change o
Na beg i dey beg o
Naso i like am
That’s how i want it
Anonymous anonymous o
That’s how i want it
That’s how i love it
Anonymous
She anonymous
Anonymous anonymous Anonymous
That’s how i like it
Your the kinda girl i fucc with Yeah
Na real thing
No be joke o
I like the fact
Sey you just dey your lane
She be complete girl
With tha confam package
Good girl but she bad for me
Perfect for me
No one fit be like you
Ooh yeah i gat alotta thing
That i just wanna say
But I’m keeping it on a low low
Call me anytime that you need Something
I go come tru for youuuuuuu
Anything anything anything Anythingggggggg
Naso i like am
That’s how i want it
Anonymous anonymous o
That’s how i want it
That’s how i love it
Anonymous
She anonymous
Anonymous anonymous Anonymous
That’s how i like it
Written by: Olatunji Banjoko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...