Lyrics

Paper Boy Eh Day break everywhere burst Tell 'em Nanana Nanana onanana (comot your leg for high tension) 2 seconds Abeg One bright morning I just see say times don change, now time no dey do me One bright morning As I start to grow beard beard, fine girls come dey chase me Them come dey chase Ayy E no be as e be before for the thing Nowadays 12 hours no dey be like half day Ayy No be play Who no go, no go know how e be Who no hunger no go know say na real I say them no know o o I say them no know say Who no know how e be for the thing No go know say okpo no be medicine, dem no know (Eh Eh) Dem no know Say Konji no be sickness Okpo no be medicine Ayy Konji no be sickness Wayo wayo wayo Okpo no be medicine I know say them tell you Soldier go soldier come barrack stand, everybody no shaking I know say them tell you As you carry Gara Gara for your head, say, my guy make you calm down Calm down Ayy E don tey we dey kill ourselves for the street Meanwhile politicians dey fire fire eh eh Ayy, no be play eh eh E no be as e be before for the thing Nowadays SARS vex, them fire fire eh eh eh eh Ayy, we too dey play eh eh Who no go, no go know how e be Who no hunger no go know say na real I say them no know o o I say them no know say Who no know how e be for the thing No go know say okpo no be medicine, dem no know (Eh Eh) Dem no know Say Konji no be sickness Okpo no be medicine Ayy Konji no be sickness (paper) Wayo wayo wayo (bwai) Okpo no be medicine (old Warri in the building) Abeg See This one hunger dey hold us like power holding If e burst my brother na ritual loading Money come fame come, everywhere burst But when you go, wetin you and baba God go talk? This fame you dey see so, be like babe wey fine Till you doke am, your head go dey shake like palm wine Who no go no know Nobody tell me, na when I enter e clear like HD telly See, everything we sing for TV na lie The money dey but e no too dey like that walahi All the dollars we dey hold for videos na fake Cars and mansions na people own we take dey rake Even the vixens we no dey carry them go house But Warri go say Erigga that your video blast Shake my head, paddle my canoe dey go Who no go know unless wetin dem tell am yo (eh) Who no go, no go know how e be Who no hunger no go know say na real I say them no know o o I say them no know say Who no know how e be for the thing No go know say okpo no be medicine, dem no know (Eh Eh) Dem no know Say Konji no be sickness Wayo ayy Okpo no be medicine I say Konji no be sickness Wayo wayo wayo Okpo no be medicine I say eh eh Konji no be sickness In that case ayy Okpo no be medicine I say Konji no be sickness eh eh Wayo wayo wayo Okpo no be medicine
Writer(s): Kehinde Peter, Richard Achimugu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out