album cover
Eshe
2,070
World
Eshe was released on September 25, 2014 by DM Records Limited as a part of the album Epiphany
album cover
Release DateSeptember 25, 2014
LabelDM Records Limited
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM119

Credits

PERFORMING ARTISTS
Timaya
Timaya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timaya
Timaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kenny Wonder
Kenny Wonder
Producer

Lyrics

[Intro]
Eh, oh, no, no
Oh, no, no, no, oh, no, no
[Verse 1]
Oluwa, e se
I thank You, Papa
Nobody believe in me
Back then nobody believe in me
Now dem see me
[Verse 2]
The boy blow with out boko
Some people say I win lotto
Dey use to call me a bingo
Poverty use me dance disco
[Verse 3]
Right now Jehova burn dem
My life is very good now
God's blessings is upon me now
And my family happy now
[PreChorus]
Everyday
I thank You, Papa
God, I will never let You go
I will never let You go
[Chorus]
(Yaga) Everyday
I thank You, Papa
God, I will never let You go
You have never let me down, no
Oh, yeah
[Verse 4]
For the place I dey today (Follow me thank am)
I pray (Follow me thank am)
For the level wey I dey (Follow me thank am)
I say (Follow me thank am)
God, You give me peace (Follow me thank am)
Many things eyes don see (Follow me thank am)
Right now am happy (Follow me thank am)
For the house dat am living (Thank am)
[Verse 5]
The level I dey, me am loving it
Jehova Nissi is doing it
Back then nobody wan loving it
Right now the people loving it
No, no, no, no ,no
Oluwa nya, nya, nya, nya
I thank You, my Papa
[PreChorus]
Everyday
I thank You, Papa
God, I will never let You go
You are always, always there for me
[Chorus]
Everyday
Thank You, Papa
I will never let You go
You are always there for me, for me
[Verse 6]
You give me peace
You give me hope
You give me love
You shower me, You bless me so
I thank You, Lord, for everything
Wey You do for me
You give me house
Give me good wife
I get fine daughter and get good health
Ooh, no, no, no, Lord, I praise You
[Verse 7]
Everyday, God, I am thanking it
See right now the blessings I am getting it
Back then they tell me am faking it
Right now nobody can comparing it
[Outro]
Oh, no, no, no, no
Written by: Timaya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...