Music Video

Featured In

Credits

PERFORMING ARTISTS
Burna Boy
Burna Boy
Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Burna Boy
Burna Boy
Songwriter
Eric Utere
Eric Utere
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
LeriQ
LeriQ
Producer

Lyrics

Up to the time, dem fit know say I been around Me the original Nigerian don gorgon riding through About right now, me na tell you, yeah i tell you Ride on Sound it like helicopter hovering overhead about right now Di di di di di di di, Yah eminum Ah yai ya ya yai, Yah eminum Now everybody know say As i enter say yawa don day Anytime Whether na night or na day Uh, all my people, how una dey Ehn en One day, today Awon alejo tun wole All my people don dey complain For the club, una no fitti contain You gat me on throway o, enter club and you no geti money Oh oh wole o, jaiye lo, if you know you geti money eh eh eh eh Moni ko le ye wooon Ba se bo lowo won o Ise olorun oba ni o E le bere lowo won o Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona Ise olorun oba ni o E le bere lowo won o O sha ti gbo boshe nlo O sha ti gbo boshe nlo, yeah O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah O sha ti gbo boshe nlo O sha ti gbo boshe nlo yeah O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah Yeah ya ya ya ya eminum Naah damn So make i tell one story bout one time wey Nobody know say i dey been dey show interest And so my neighbor talk one time ima Believe say sometime say ima riding west Make nobody tell me nonsense, because because e don mess C'mon nobody fit test, I say nobody fit test You gat me on throway o Enter club and you no geti money Oh oh wole o, jaiye lo If you know you geti money eh eh eh eh Moni ko le ye wooon Ba se bo lowo won Ise olorun oba ni o E le bere lowo won Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona Ise olorun oba ni o E le bere lowo won O sha ti gbo boshe nlo O sha ti gbo boshe nlo, yeah O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah O sha ti gbo boshe nlo O sha ti gbo boshe nlo, yeah O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah Now everybody know say As i enter say yawa don day Anytime Whether na night or na day Uh, all my people wey know eh Now everybody know say As i enter say yawa don day Anytime Whether na night or na day Uh, all my people, how una dey You gat me on throway o Enter club and you no geti money Oh oh wole o, jaiye lo If you know you geti money eh eh eh eh Moni ko le ye wooon Ba se bo lowo won o Ise olorun oba ni o E le bere lowo won o Won ni pe ota po, mo ni kan kuro loona Ise olorun oba ni o E le bere lowo won o O sha ti gbo boshe nlo O sha ti gbo boshe nlo, yeah O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah O sha ti gbo boshe nlo O sha ti gbo boshe nlo, yeah O sha ti mo boshe nlo, and you must to dey koshi lo o yeah Call the paramedic Oh Oh Oh Oh Oh
Writer(s): Damini Ebunoluwa Ogulu, Eric Isaac Utere Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out