Lyrics

I see I see ei I see ok I see Mhm I see I see I see I see I see ei I see I see Ei ei ei ei ei I see I see yee I see I see ei I see I see I see I see yo oh I see I see yee I see I see I see mercedes benz no more legedes Benz Oya help me say Amen o I see brands calling my name Begging to endorse me Help me Say amen o I see drug abusers Taking the bull by the horns And they are getting help o I see I see I see Tomorrow wey dey bright o Help me say amen o amen o I go stop to hide my face God don dey on top my case Bye bye to my crying days oh oya Oh my brother help me say amen Help me say amen help me say amen Oh my sister help me say amen Help me say amen help me say amen If you get wetin I Get You no go dey worry o You no go dey worry Why I go worry When Jesus na my father Why I go worry I know Say even when I fall I go rise up ee Abasi go lift me up ee I know say even when I Die Na heaven i dey Go Why I go worry Because I'm a giant killer I'm a mountain mover Moving every mountain o Oh my brother help me say amen Help me say amen help me say amen Oh my sister help me say amen Help me Say amen help me say amen If You Get wetin I Get o Failure no go see you if you geti wetin i get o I serve the Mighty Man In Battle Why I Go Worry oh onwai Why I Go Worry Ei I know Say I know Say Jehovah dey my side o Na him be my guide o Why i go worry When i get assurance And i get insurance Why why why i go worry When i know say E don tey Wey God don dey bless me Oh my brother help me say amen amen amen o Ei Oh my brother help me say amen amen amen o Failure Sickness Disappointment All Don End Poverty Ulcer Cancer All Don Die I Will Never Lose My Faith My Suffering Don End My Hammering Go Trend I See I see I see Amaka No Dey Disappoint Help Me Say Amen o Amen o I go stop to hide my face God don dey on top my case Bye bye to my crying days oh oya Oh my brother help me say amen Help me say amen help me say amen Oh my sister help me say amen Help me say amen help me say amen Amen o That Pain In My Heart Ibagha aba Ibagha aba I Don Forget o I Don Forgive You That Thing wey You Do Me I Don Forgive You I Wanna Be Free o Free From This Pain That Thing Wey You Do Me I Don Forgive You Amen o That Pain In My Heart Ibagha aba Ibagha aba Ei ei I go stop to hide my face God don dey on top my case Bye bye to my crying days oh Oh my brother help me say Amen amen amen o ei Oh my brother help me say Amen amen amen o Abi You Don Forget No Forget o No Just Forget o No Forget o Godu Say When We Pray Say He Go Answer
Writer(s): David David Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out