Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Joseph Harmony
Joseph Harmony
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Joseph Chima
Joseph Chima
Songwriter
Lambert Nnamdi
Lambert Nnamdi
Songwriter

Lyrics

Intro Back inna d days wen we dey for naija
Say e bam we dey for naija
Chorus
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko iyiiii
I like 2 kokoko me and my guys we dey back kokoko uyee
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko uyiiii
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko iyiiii
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko
Me and my guys we dey kokoko
Kokoko we dey kokoko uyee
I like to gbe omo lu
Me and my guys we dey gbe omo lu uyeee
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko uyee
Vs1
She wanna ride wit tha king of the party
And she knows everybody
Shes nawti and nawti oyeee o
She be hot fire o
You know say this girl say she be outsider
She came to show these boys wey b bike riders
And dey came up in the place wit some bad fire oyeee x2
Shine like a diamond ehhh
See girl u shine like a diamond diamond ehh uwee
Chorus
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko iyiiii
I like 2 kokoko me and my guys we dey back kokoko uyee
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko uyiiii
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko iyiiii
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko
Me and my guys we dey kokoko
Kokoko we dey kokoko uyee
I like to gbe omo lu
Me and my guys we dey gbe omo lu uyeee
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko uyee
Vs2
She a bad girl now
She gon walk and leave
Baby you a diamond
Baby please dont leave
You shine like a diamond
She be bad bad girl
She shine like a diamond
Baby pls dont leave
Baby baby pls pls dont leave
Dont leave me
Baby pls dont leave me all alone
Dont leave me here on the dancing floor oyee
Baby baby pls pls dont leave
Dont leave
Pls dont leave me on the dancing floor
I can not do this dancing on my own oh no yee
Chorus
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko iyiiii
I like 2 kokoko me and my guys we dey back kokoko uyee
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko uyiiii
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko iyiiii
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko
Me and my guys we dey kokoko
Kokoko we dey kokoko uyee
I like to gbe omo lu
Me and my guys we dey gbe omo lu uyeee
I like 2 kokoko back ina d back ina d kokoko uyee
Written by: Joseph Chima, Lambert Nnamdi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...