album cover
Concamp
3
World
Concamp was released on July 1, 2020 by Nü Jazz Music Group as a part of the album Concamp.
album cover
Release DateJuly 1, 2020
LabelNü Jazz Music Group
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM70

Music Video

Music Video

Credits

Lyrics

Bounce it
Shey you go concentrate?
Na the money we dey find tryna elevate
Shey you go concentrate?
Na the money we dey find
Tryna elevate
Me I no fall the level
Them wan make I fall for the level
In the jungle with the devil that one sef e easy
Balance better hustle
Me I no fall the level
Them wan make I fall for the level
In the jungle with the devil that one sef e easy
Balance better hustle
Ye ye ye ye
She con dey
She be rebel
Them gather for cartel for their level
My **** they cut down for their temple
In several them lose guard we go settle
Them one make I carry matter for my head I resemble mop?
Guys dey get am dreadful
Ye
Hmph
If I begin dey reason their matter they know say me I dreadful
On God
I no dey roll with the fakes
I no dey do two takes
Me and my guys dey gbana just to start off the week
I'm high on a Sunday
Wetin dey sup?
Maga don pay?
I gatts to chop
Nothing don dey
Ye
Hmph
After we gather the level trust we go share am again
Condemn me?
We go run am again
Where you been dey
When we been dey sleep for the floor
When them burst through the door
We go do am walahi
We go do am on God
I go do am on God
Shey you go concentrate?
Na the money we dey find tryna elevate
Shey you go concentrate?
Na the money we dey find
Tryna elevate
Me I no fall the level
Them wan make i fall for the level
In the jungle with the devil that one sef e easy
Balance better hustle
Me I no fall the level
Them wan make i fall for the level
In the jungle with the devil that one sef e easy
Balance better hustle
Ye ye ye ye
I no fit judge how you do am oloun
Matter dey burst on a steady on God
Them been dey reason I go reach press
When that matter burst DSS
Them been dey find their whistle I no blow am
Cap me for south burst I no fit go back
Why I go burst level? if the level no burst
When I come back we go blow am
We don dey work
We don dey work
We don dey pop
We don dey pop
She ask me what's the level?
Nothing less nothing more
I want it all want it all
We gettin money o foh
We gettin money o foh oh
I dey with guys strong force
Shey you go concentrate?
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...