album cover
Ole
43
Hip-Hop/Rap
Ole was released on July 10, 2020 by Club Bano Music Group as a part of the album Ole - Single
album cover
Release DateJuly 10, 2020
LabelClub Bano Music Group
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM101

Credits

PERFORMING ARTISTS
Escabano
Escabano
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Escabano
Escabano
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Fizzy Beats
Fizzy Beats
Producer

Lyrics

Intro
Bano, you don come oh
Which one be this one again??
Verse
Para full for streets
My bros and sis ain't got food to eat
Boys on dey lappy girls sell dey body
Dem won party after party now
Whats left to do?
Naija will having you living like a destitute
If you no shine your eyes youll be left behind, cause
No be us government get for mind
See
Fela been dey talk am we no gree to hear
Suffering and smiling my people too dey fear
Mago mago na en we dey see for here
Na so so bad men don dey rule for years
Fela been dey talk am we no gree to hear
Suffering and smiling my people too dey fear
Mago mago na en we dey see for here
Na so so bad men don dey rule for years
Chorus
Awon Ole
Awon Ole
Awon Ole
Awon Ole
Awon Ole
Awon Ole
Awon Ole
Dem don come oh
See their poster for wall oh
Governor en be Ole
Senator en be Ole
Minister en be Ole
Chairman en be Ole
Governor en be Ole
Senetor en be Ole
Minister en be Ole
Chairman en be....
Outro
Chairman en be
Dem don come oh
See their poster for wall oh
Dem don come oh
Seei their poster for wall oh
Bano, you don come oh
Which one be dis one again??
Written by: Escabano
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...