Lyrics

Do me oh E get the way wey you dey do me E dey do me pass e gbana o This gbedu makes me feel so, so great I believe in magic The thing you do me na the matter o I dey feel like make I maintain oh Say for the gbedu, I be father oh Omo s'oma cool me, cool me down? Whoa-whoa Cool me, cool me down, down, down Yeah-yeah Cool me, cool me down Whoa-whoa Cool me, cool me down Yeah O se iba'di Omo lo se'badi, oh whoa O se iba'di Omo baby, mi se iba'di o, whoa-whoa-whoa-whoa O se iba'di Uhn, kilo fi se ibadi o? O se iba'di Omo baby mi, omo mi o Omo s'oma cool me, cool me down? Whoa-whoa Cool me, cool me down, down, down Yeah-yeah Cool me, cool me down Whoa-whoa Cool me, cool me down This one dey do me like Sunday oh Omo robo roboskeske for me oh Oh Omo to po to de formy, oh Got the keys for my heart, I know you love me She dey do me like Sunday oh Omo robo roboskeske for me oh Give me kiss, my babey, love me Promise me sey you go love me Yeah-yeah O se iba'di Omo lo se'badi, oh whoa O se iba'di Omo baby, mi se iba'di o, whoa-whoa-whoa-whoa O se iba'di Uhn, kilo fi se ibadi o? O se iba'di Omo baby mi, omo mi o Omo s'oma cool me, cool me down? Whoa-whoa Cool me, cool me down, down, down Yeah-yeah Cool me, cool me down Whoa-whoa Cool me, cool me down She said she no dey want designer She said she want the ring upon her finger Said she no dey want Dolce-Gabbana She said na me dey make her, make her ginger Yeah She no care about the money As long as e dey steady, steady ringer Every night and everyday we jogodo I go fall out everything to make her ginger Dinah, Dinah Every other day me steady, steady wan dey-dey with you Dinah Every other day me steady, steady wan dey-dey with you Say my Dinah o Every other day me steady, steady wan dey-dey with you Dinah Every other day me steady, steady wan dey-dey for you Omo s'oma cool me, cool me down? Whoa-whoa Cool me, cool me down, down, down Yeah-yeah Cool me, cool me down Whoa-whoa Cool me, cool me down
Writer(s): Ayodeji Ibrahim Balogun, Richard Isong Olowaranti Mbu Isong, Michael Babatunde Adeyinka Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out