Lyrics

Guy help me record am Of Lagos Fresh Code name I am the flowolf I'm on a jay I no know wetin dey sup last night No fit remember wetin I talk 'Cause I was on a jay You need to make up your mind right now Ko ma lo fi lo ku lo lo Mi pele Mary Kay You no know wetin I talk You need to stay on your lane You cannot walk in my shoes I'm on a jay Just imagine 2020 still dey fresh Omo guys seh na so e be when una dey start (As how) As in everybody want this or that (But shey nah pa) Omo nah pa o dem no understand So so kill dem wan kill me since we give them how far (How far) No be everybody you fit reply Normal p na 'cause who no understand no be your guy Omo na lie the guilt tripping Omo na die, like Eva I don dey whine No vex man how your side Omo I dey, but I don dey 'cause I'm on a jay But any which way Can't count how many shows we don play for inter state Wey rest of the money promoter no go pay For 2016 nah David house we day (Ge ge) And for my hand nothing really too dey dey (Yapa ge ge) You know the P all your P self know the Q Them dey come to collect arizo inside my room (of la) But we dey ball Obafemi self dey play (Dey play oh) Everybody head no be the same O wa fun wo no the Zinedine Zidane Ran wo le ti, I go tailor anybody for the day 'Cause I'm on a jay I no know wetin dey sup last night No fit remember wetin I talk 'Cause I was on a jay You need to make up your mind right now Ko ma lo fi lo ku lo lo Mi pele Mary Kay You no know wetin I talk You need to stay on your lane You cannot walk in my shoes I'm on a jay Just imagine 2020 still dey fresh Ta lo le se
Writer(s): Adewale Mayowa Emmanuel, Raymond Abheke Aboriomoh, Emmanuel Adeshina Bello, Folarinwale Kolawole Elemide Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out