Lyrics

Oh no (LordSky on the beat), na audio Oh no (Rude-) Oh no, na audio Oh no Everybody rich for Instagram (listen) Poor man no dey for Instagram (at all) Dem call me like say na me start am (yeah) Living fake life with cheap data E ma pariwo Dem money na just audio (na audio) E ma pariwo oh Na just audio Slow down slow down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca Calm down, calm down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio (na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio (na audio) E ma pariwo oh Na just audio You wey dey form giveaway Your landlord dey chase you away Your family den you don sideline Owo dey blow you, you dey blow timeline Ten billion on flossy Too much money can be nothing So turn down de volume of your radio The money wey we no see na audio Account dey red perere Your body dey shack elele Them dey there hail you Owo dey slap you Slow down slow down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio (na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio (na audio) E ma pariwo oh Na just audio Who get ear make dem hear The life dem dey show, no be here No pick up stones wey nobody throw dem And build dem mansion in the air Slow down my brother, oh no Calm down my sister 'Cause dem money na just audio Account dey red perere Your body dey shack elele Dem dey der dey hail you Owo dey slap you Slow down slow down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca Calm down calm down Why you wan kill yourself? Why you wan pa yourself? Living fake life vida loca E ma pariwo Dem money na just audio (na audio) E ma pariwo oh Na just audio E ma pariwo Dem money na just audio (na audio) E ma pariwo oh Na just audio Oh no, na audio Oh no Oh no, na audio Oh no
Writer(s): Benjamin Robert Idoko, Paul Nonso Okoye Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out