Lyrics

I no go tell you baby wetin I see Oh la oh la oh la Even if you look up down the red sea Oh la oh la oh la I want make you feel the kind of feeling I dey feel, oh I no go tell you baby that thing wey go blow up your mind for me Oh, baby Chuchu You know I fit you I no go fight you Because I fit you baby, boo boo My baby look good Baby too good My baby foot good Ah ah ah ah Ah ah ah ah Ah ah ah ah Ah ah ah ah I wish I go eat you For beauty I rate you I value and pet you for real We go run party like a paddy paddy Only you na gbedu We go turn up the party You know say them boss be don dey try Na wetin dey make all them boys dey cry I no go lie say na this kind over true love E dey make me dey too love you E dey make me dey cool love Shey e dey be like so na your case e dey my mind eh I'm not ashamed of you baby I love your style eh oh oh It's only you I want Without you no one You be my bestie bestie Destiny no dey lie eh Oh, baby Chuchu You know I fit you I no go fight you Because I fit you baby, boo boo My baby look good Baby too good My baby foot good Ah ah ah ah Ah ah ah ah Ah ah ah ah Ah ah ah ah I no go tell you baby wetin I see Oh la oh la oh la Even if you look up down the red sea Oh la oh la oh la I want make you feel the kind of feeling I dey feel, oh I no go tell you baby that thing wey go blow up your mind for me Oh, baby Chuchu You know I fit you I no go fight you Because I fit you baby, boo boo My baby look good Baby too good My baby foot good Ah ah ah ah Ah ah ah ah (swaps, swaps) Ah ah ah ah (swaps, swaps) Ah ah ah ah
Writer(s): Charles Ugochukwu Akwuba, Angela Okorie Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out