Lyrics

You know dem ones Aye kiki rikiki Don't care what you think aye Tell me one two three Kiki rikiki Aye kiki rikiki Don't care what you think aye But you don't know me Kiki rikiki (you know dem ones) Oh I hear you wan yan like you know me pass Hear you no fan, you just know to bash How you go flex like you got g pass As in why you go vex, you be dominas Go and tell 'em I am not the one (no sir) Omo oba, la ye ko le run (lailai) Omode chop mout for the fun so Soro lo, to ba fe, amebo Aye I no give them face (ra ra) Me I just run my race Go from state to state Omo love I no dey chase Sun up, sun low, won fi mi le Come low, compro won't see me there Sun up, sun low, won fi mi le Come low, compro won't But I tell 'em say Aye kiki rikiki Don't care what you think aye Tell me one two three Kiki rikiki Aye kiki rikiki Don't care what you think aye But you don't know me Kiki rikiki Are you entertained? Or are you still fuming with your hate Is ok abeg sit down I do am jeje No give dem pepper (why) Spirit so white, o dabi cele I am sorry Oya pele That you think you know me Oya gbese Ko ma rin lo You could see more Matter fact if you wanted, you could be more Don't be silly Kiki riki It's all love on this side come and see me Sun up, sun low, won fi mi le Come low, compro won't see me there Sun up, sun low, won fi mi le Come low, compro won't I will never compromise Aye kiki rikiki Don't care what you think aye Tell me one two three Kiki rikiki Aye kiki rikiki Don't care what you think aye But you don't know me Kiki rikiki Oya tell dem (wettin') Don't be silly (don't be silly) Oya tell dem Kiki rikiki (abeg) Oya tell dem (oya tell dem) Don't be silly (don't be silly) Oya tell dem (oya tell dem) Gbosa Aye kiki rikiki Don't care what you think aye Tell me one two three Kiki rikiki Aye kiki rikiki Don't care what you think aye But you don't know me Kiki rikiki Aye kiki rikiki
Writer(s): Alexander Vujic, Mosope Adeyemi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out