album cover
Properly
3
World
Properly was released on September 28, 2020 by Make hit music as a part of the album Properly - Single
album cover
Release DateSeptember 28, 2020
LabelMake hit music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM95

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Arinze Jerald Omeje
Arinze Jerald Omeje
Songwriter

Lyrics

I get am before no be property
One day na bye bye to poverty
Monica, shey you know say you love me
No be for mouth
You gat to show me properly
Make you love me properly
Shey you know say I don dey tire
For your breakup and makeup o
Johnny no just come
I don dey wakeup o
Fine girl with no makeup
No worry very soon I go over you
And when money don show
If you say you love me
Na thunder wey go fire you... ye
Shekere lon dun
Shekere lon dun
Makeup your mind
Makeup your mind
If am your lover love me now
Love me properly
Makeup your mind
Makeup your mind
If am your brother
Show me love
Call me now
No be later you go bother me ye
Ke ke ke ey
Ke ke ke
Shekere lon dun
Shekere lon dun
Case
Kra ka ka ka case
Me I no dey high
Me I no dey kush o
Me I no dey bass
My head dey there
Me I dey game
Say I no be somebody
Now dem dey call me blessing
Dem dey call me favour
Some people vexing
Some people vexing
Me I still dey flexing
I dey flexing
Awon poco le
Make you dance my joromi ey e
Case... case
Shekere lon dun
Shekere lon dun
Makeup your mind
Makeup your mind
If am your lover love me now
Love me properly
Makeup your mind
Makeup your mind
If am your brother
Show me love
Call me now
No be later you go bother me ye
Ke ke ke ey
Ke ke ke
Shekere lon dun
Shekere lon dun
Person wey wear shoe
No where I dey pain
It your boy Mickygee
Maker baby
Maker baby o
Gbese case
Kra ka ka ka case
Written by: Arinze Jerald Omeje
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...