Music Video

Rehmahz x Oba Reengy He's Alive (Official Audio)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Listen to Sound of Life by Rehmahz & Oba Reengy
ALBUMSound of LifeRehmahz & Oba Reengy

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Marvel Ahonye Onah
Marvel Ahonye Onah
Songwriter
Dotun Oladimeji Peters
Dotun Oladimeji Peters
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Tronome
Tronome
Producer

Lyrics

Kasala don burst wahala dey oh The kingdom of darkness scatter eh o My king don come out from the grave Death fall yakata since that day The devil and him gang He made open show of dem (Gbogbo won gbogbo won) Yeye yen por won fi ose yi all of dem (Gbogbo won gbogbo won) Now when I cast out the demon The demon won demo but e no fit demo oh Cause I gat the dominion to pepper the demon And e no fit demo oh eh He's alive yeah e dey oh E dey yeah e dey Jesus is alive oh yeah e dey oh E dey yeah e dey Ah ah hallelujah seh yeah e dey oh E dey yeah e dey Jesu mi alive oh yeah e dey The feeling wey I get when you balance Every single thing wey no balance I be everything wey you call out So my pocket with the money no fit worn out Three nails all my enemies run scatter Nobi every weapon we dey use for the matter Tell your neighbour Tell your neighbour We dey come for you E be God wey the give us every the strategy Woah woah woah woah It's a celebration thing Woah woah woah woah Na the jubilation Woah woah woah woah (Oh yeah yeah oh oh yeah) It's a celebration thing Woah woah woah woah (Oh yeah yeah oh oh yeah) Na the jubilation He's alive yeah e dey oh E dey yeah e dey Jesus is alive oh yeah e dey oh E dey yeah e dey Ah ah hallelujah seh yeah e dey oh E dey yeah e dey Jesu mi alive oh yeah e dey E dey dey oh yeah E dey dey E dey dey oh yeah E dey E dey E dey E dey E dey E dey yeah E dey E dey E dey E dey E dey E dey
Writer(s): Marvel Onah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out