album cover
Christian
album cover
Christian was released on September 18, 2020 by JoeKings as a part of the album Light
AlbumLight
ReleasedSeptember 18, 2020
LabelJoeKings
LanguageEnglish
BPM103
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Music Video

Music Video

Lyrics

Ahi ahi ahi
I dey feel myself joor
Yeah
Aih aih aih ahi ahi
Onana nana na
Onana nana na
Indomie and egg Christain
Tell me when you go dey tired of the system
Wetin you get to give Jah Jah for the things wey Him don do for you?
How you want take show am say
You dey grateful for the love wey Him show to you?
God wanna love you
He wants to keep you close to Him
God wanna hold you tight
Feels like a crush on a valentine day
God wanna love you
He wants to keep you close to Him
God wanna hold you tight
Feels like a crush on a valentine day
But you be indomie and egg Christain
You be indomie and egg Christain
Why you be indomie and egg Christain
Tell me why you be indomie and egg Christain
Indomie and egg Christain wo wa won po no bi'o
Indomie and egg Christain wo wa won po no nu ile aye yi
Indomie and egg Christain wo wa won po no bi'o
Indomie and egg Christain wo wa won po no nu ile aye yi
God na my father
I no want disobey am for this life at all
Jesus na my boo boo
I no want am to struggle for my attention at all oo
Holy Spirit dey with me
Holy Spirit dey with me
Emi lo mio
Holy Spirit dey with me
Basket ball court
We know the way we dey ball
Seven to eight
Eight to nine
Monday Tuesday Wednesday Thursday
I love to pray love to stay
The house of God na where I love to be
The house of God na place I fit to chill
Aih aih
That is why him dey bless me oo
Can't you see grace has found me
Love gat me
Love gat me ooooo
You be indomie and egg Christain
You be indomie and egg Christain
Why you be indomie and egg Christain
Tell me why you be indomie and egg Christain
Indomie and egg Christain wo wa won po no bi'o
Indomie and egg Christain wo wa won po no nu ile aye yi
Indomie and egg Christain wo wa won po no bi'o
Indomie and egg Christain wo wa won po no nu ile aye yi
Indomie and egg Christain
Indomie and egg Christain
Indomie and egg
Written by: Joseph Ujah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...