Lyrics

Uh! God's love mhen is so overwhelming Let ur faith now just overwhelm him Just over whelm him Wetin you think; Shey you dey pray pray Do you believe Wetin you dey say E go be As you talk am Oh wey oh wey oh wey oh wey Wetin you think; Shey you dey pray pray Do you believe Wetin you dey say E go be As you talk am Oh wey oh wey oh wey Because the Word My Papa talk oh No impossible At all oh You know say faith na by the Word oh And Faith na catapult oh Because the Word My Papa talk oh No impossible At all oh You know say faith na by the Word oh And Faith na catapult oh If He talk am Oh wey oh wey oh wey oh wey Trust and believe oh Chop and believe oh If He talk am oh wey Oh wey oh wey oh wey Trust and believe oh Chop and believe oh Tell me How do you think, How you pray? Do you rep the most high, do you Slay? Do you read holy word and dissect and accept it in its ways it's eccentric I hope you really learn and get the best ethics Learn to kabash and then heal the diabetics Physically sound with your spirit biometrics Moving very fast with his Grace kinetics We're chosen generation of the king We're David, we're Paul we're more than many things Cuz God's love mhen it's just overwhelming Let ur faith now just overwhelm him Because the Word My Papa talk oh No impossible At all oh You know say faith na by the Word oh And Faith na catapult oh Because the Word My Papa talk oh No impossible At all oh You know say faith na by the Word oh And Faith na catapult oh If He talk am Oh wey oh wey oh wey oh wey Trust and believe oh Chop and believe oh If He talk am oh wey Oh wey oh wey oh wey Trust and believe oh Chop and believe oh
Writer(s): Drakare Abaa Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out