album cover
Only You
152
World
Only You was released on July 31, 2020 by Kemena Music as a part of the album Bond
album cover
AlbumBond
Release DateJuly 31, 2020
LabelKemena Music
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM

Credits

PERFORMING ARTISTS
ekene nkemena
ekene nkemena
Performer
COMPOSITION & LYRICS
ekene nkemena
ekene nkemena
Songwriter, Composer, Lyrics

Lyrics

It might it might be only you
Wey dey carry me on this cruise
I crossed a river to get to you
Why you putting me on this cruise
She say it wasn't my fault
That it happened like that
Whoa
Ask mama bomboy
It didn't happen like that
It happened again
You did it again
But this time its Babajide
It happened online
You're crossing the line I'm calling the ekelebe
For this time of day
For under the rain
You wan go dey enter the place
Oya wetin remain
Na wetin you gain
Zero at the end of the day
So why you dey use me dey shine now
Wetin make you go involve the guy
I'm waking up in every morning now
Reading your message like
Oh my God
I for dey follow you dey go
If say I know where I dey go
Its Jide on the phone
He want to carry you and go
It might it might be only you
Wey fit carry me on this cruise
I crossed a river to get to you
Why you putting me on this cruise
She say it wasn't my fault
That it happened like that
Whoa
Ask mama bomboy
It didn't happen like that
I'm calling the ekelebe
The boy is a nice boy
Written by: ekene nkemena
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...