album cover
Obiabo
2
World
Obiabo was released on September 16, 2020 by Asaadz as a part of the album Obiabo - Single
album cover
Release DateSeptember 16, 2020
LabelAsaadz
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM106

Credits

PERFORMING ARTISTS
Asaadz
Asaadz
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Alaba Ayodele Seun
Alaba Ayodele Seun
Songwriter
Kel P
Kel P
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kel P
Kel P
Producer

Lyrics

Obiabo this your loving baby no go tire me o eh
You just dey make my head dey swell
All this girls dem try me but I still dey yanga dem eh
For only you I no pretend
Kanodi na ife\'i gbu na so kputunum
One\'ga su kputunum
Nne iyem\'u girl inunu
Iyemu girl inunu
Odi Odi okwa\'ina fununu
Nwata nwanyi sarawu nunu
Her future bright ooo
So Kris and nice oo
Obiabo no go forget oooo say
Na me and you dey magnet ooo say
If you go disconnect ooo
My network no fit connect ooo
Chorus
I\'ll take you so personally
Body and soul o mami
I give am to you no worry
Say no need to fake anything
Only you you you you wey I dey see
Orente MA worry o je ka gbadun ara WA yeeeh
I no go one corner you oo
Forever we stay together o my baby ooo
This your body o Che Che o
Je kin gbe e lole o
I no go play you like Pele o
You no go shop for bend down select yeaaah
Obiabo if we connect
Na you go hold my wallet
WA DE mo pe mi O sere oo
Obiabo this your loving baby no go tire me o eh (tire tire)
You just dey make my head dey swell
All this girls dem try me but I still dey yanga dem eh
For only you I no pretend
Kanodi na ife\'i gbu na so kputunum
One\'ga su kputunum
Nne iyem\'u girl inunu
Iyemu girl inunu
Odi Odi okwa\'ina fununu
Nwata nwanyi sarawu nunu
Her future bright ooo
So Kris and nice oo
Written by: Alaba Ayodele Seun, Kel P
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...