album cover
Buru
96,722
World
Buru was released on November 18, 2020 by DM Records Limited as a part of the album Gratitude
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:10 - 00:15
Buru was discovered most frequently at around 10 seconds into the song during the past week
00:00
00:10
00:35
00:40
00:50
01:10
01:25
02:25
00:00
02:38

Credits

PERFORMING ARTISTS
Timaya
Timaya
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Timaya
Timaya
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Boombeatz
Boombeatz
Producer

Lyrics

Ooh aii
Wetin dey save me na my most high
Nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Wetin dey save me na the most high
For this life, nothing can be bigger than my God
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Many people waiting for you to fail oh
Dem go wait 'til them grow old oh
'Cause Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Many people dey pray make Timaya fail oh
Dem go wait 'til them grow old oh
'Cause me Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Wetin dey save me na the most high
Nothing can be bigger than my God
Only you I put in all my trust oh
That's why for this life me I can't ever give up oo
No mind them (eii eh)
Nana we eh mia kado eh
Every time I leave you say I say
Nothing can be bigger than my God oh
For this life, only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Nothing can be bigger than my God oh
Only you I put in all my trust
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para
Dem say I no go go far (right)
Now I don dey go higher (yeah)
Dem say I no go see front
Whenever me I come me I just dey drop fire (chulo)
No mind them (eh eh)
The people just dey envy
Dem wan shut down (chulo eh)
Telling me say I no go go far (papi)
Me ah my name is not Lucifer (ouh oh)
Nothing can be bigger than my God o
For this life, only you I put in all my trust oh
Agam e buru hallelujah buru eh
Para hallelujah para eh
Aii aii yeh
Nana we eh mia kado eh
Agam e buru hallelujah
Written by: Timaya
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...