Lyrics

How una dey? Hope you ready for the road Paah Paah Paah Paah Paah Paah Craaaaaaaaze I say pikin wey know how to wash hand o Elders he go dey eat plus o Tell dem make dem restart o Money go come with dispatch o Pressure emo le agbene eefe eko Kor nt3 eha me eey Prince Tagoe ooo Shuru Ndw3 ne am3 k3 w)n rushe Nowor am3 k3 w)n show off Ndwene am3 k3 w)n blofee Kum) am3 school girls Ok3 osumoor ony3mi eya nor ne bohu oyaa nor Etele ehorr shi kumor noko eya nor Shuru Abi I tell you say if dem cross my way dem go shuru My fans for Liberia, Equatorial Guinea say Shuru Oooh yeaaah shuru Oooh yeaaah shuru Shuru This life you for learn to do good Even person weh love to do bad things know how to do good Number one billboard artist talking Very soon we go take Grammy Shaddawts to Ronnie Is Everywhere Shaddawts to GH Kwaku my dawg I know say dem go talk say I bribe you all But ano care wah demma go say. I say pikin wey know how to wash hand o Elders he go dey eat plus o Tell dem make dem restart o Money go come with dispatch o Shuru
Writer(s): Peter Asare Bediako, Charles Nii Armah Mensah Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out