album cover
Pancake
183,125
African Dancehall
Pancake was released on September 21, 2025 by SHATTA MOVEMENT RECORDS/DAMAKA GROUP OF COMPANIES as a part of the album Pancake - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:00 - 00:05
Pancake was discovered most frequently in the first few seconds of the song during the past week
00:00
00:05
00:10
00:30
00:50
01:05
01:25
01:30
01:35
01:50
01:55
02:20
00:00
02:30

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Background Vocals
COMPOSITION & LYRICS
Charles Nii Armah Mensah
Charles Nii Armah Mensah
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kester Teye Ashong
Kester Teye Ashong
Engineer

Lyrics

[Verse 1]
When you talk about the yellow talk about the purple
This guy you see, pass be careful
Matic you know we nor fear devil
Adey sing in auto nor be no treble
What God nor fi do nor dey exist
I nor be baby you go breast feed
If you talk anor like ago resist
I be right you be wrong if you talk too much adey insist
Herh!
You nor know the things wey I pass through
Yaabi Salty, Silk kɛ Taaju
I say Accra life nor be cartoon
Matic
[Chorus]
Wɔmma lala nɛɛ tamɔ pancake
Ɛɛ nnsharpi nnabu tamɔ klante
Ani amɛ nma one, two, three kɛyashi twenty
'Cause our life we dey live nor be ampe
Wɔmma lala nɛɛ tamɔ pancake
Ɛɛ nnsharpi nnabu tamɔ klante
Ani amɛ nma one, two, three kɛyashi twenty
'Cause our life we dey live nor be ampe
[Refrain]
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
[Verse 2]
If you say Shatta bad thing say the good things
Ebi we come to change the blueprint
They say Shatta Movement dey do the boot things
How many of you dey call me real king
Today when I talk you want talk
The time adey J.H.S you dey chorchor
Adey drive Shatta Capo car for Chorkor
Adey go London, fly plane like trotro
Fourteen years wey I fuck pussy
So check yourself, if abi you mate
This Shatta Wale guy I say you nor go fi hate
Two sincere, too truthful
Judgement day ago dey the gate
So if you dey sin hmm for hell you go do your hmmhm
Today ebi me tomorrow ego be you
Matic
[Chorus]
Wɔmma lala nɛɛ tamɔ pancake
Ɛɛ nnsharpi nnabu tamɔ klante
Ani amɛ nma one, two, three kɛyashi twenty
'Cause our life we dey live nor be ampe
Wɔmma lala nɛɛ tamɔ pancake
Ɛɛ nnsharpi nnabu tamɔ klante
Ani amɛ nma one, two, three kɛyashi twenty
'Cause our life we dey live nor be ampe
[Refrain]
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
Accra nor be cartoon
[Outro]
Wɔmma lala nɛɛ tamɔ pancake
Nnsharpi nnabu tamɔ klante
Written by: Charles Nii Armah Mensah
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...