Music Video

Polongo (Freestyle)
Watch {trackName} music video by {artistName}

Featured In

Listen to Polongo (Freestyle) - Single by Bella Shmurda
ALBUMPolongo (Freestyle) - SingleBella Shmurda

Credits

PERFORMING ARTISTS
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Zlatan
Zlatan
Songwriter
Bella Shmurda
Bella Shmurda
Songwriter

Lyrics

This is crazy I no mind if dem jail me oh I no mind if day catch me ah-ah I no mind if dem chase me oh ha-ha-ha I no mind if dem catch me oh-ah-ah Sekinsoro, teebasoro, momasoro Yeye moma soro Sekinsoro, teebasoro, momasoro Again-again Them keep telling us again-again (again-again) Again-again Them keep calling me again-again (again-again) Mr governor firefighter no get water oh Mr senator wetin dey sup for Niger delta Government with the promises In ah me area, everyday na violence People face the consequence And everyday we are living in silence Don't you ever bill me Don't you bill me I get families and feedings yeah If you see me shinning Better no go reason me, you know say problem no dey finish Awon gunba Awon kon gun okada Some people dey trek am Day go party sha Police don't call dem
Writer(s): Abiola Akinbiyi, Joseph Adaramola Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out