album cover
Dream
169
World
Dream was released on November 3, 2020 by Melonade clan as a part of the album Melonade - EP
album cover
Release DateNovember 3, 2020
LabelMelonade clan
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM96

Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
ademola fetuga
ademola fetuga
Songwriter

Lyrics

I gat some niccurs in the hood
E get somethings wey dem dey do
Dey just won hustle for the food
People dey call dem fool but them know wetin dem dey do
And i gat some girls in the corner o
Dem only like to follow Biggie man
Dem won use I phone too slay on snapchat too
They just won belle full
They won live the life wey mama no fit afford
The life wey papa no fit afford
Ha ha believe in destiny
But at the same time make you chase your dream o
Mama no fit afford
The life wey papa no fit afford ha
Abegi no go settle for less o
There's no limit to what you can achieve o ha
You dey live for okota
You won go Minnesota
Vibes
Tobatiri poverty ko japa
Ajebutter ni koja
Everybody want cool cash
Some dey look for Dangote daughter o
So dem fit tell poverty bye bye
Written by: ademola fetuga
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...