album cover
Grace
103,985
Pop
Grace was released on November 4, 2020 by Iconvybez as a part of the album Grace - Single
album cover
Most Popular
Past 7 Days
00:30 - 00:35
Grace was discovered most frequently at around 30 seconds into the song during the past week
00:00
00:30
00:55
02:55
00:00
03:12

Music Video

Music Video

Credits

PERFORMING ARTISTS
Iconvybez
Iconvybez
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Onyilimba Ikechukwu
Onyilimba Ikechukwu
Songwriter

Lyrics

Lyrical king by the way
Yeah
Who be the person wey dey talk say you no fit rise
Who dey, who dey
Who be the person wey dey talk say you no fit stand, yeah
God, as I dey talk to you like this na garri remain for house
God, I no won beg people wey go screenshot am use me shout, yeah
Them be dey wait for my downfall
They won see me for ground
But the God wey I dey pray to
Say You go always provide
Lyrical, God I don fast, I don pray
I don work, I don grind, all the night wey
I no sleep na to make sure say money dey
All my guys dem don hammer
All my guys dem don blow
Me I no want to dey beg me, I won get my own, Oluwa
Run am for boys the way you run am for Olamide
No le fall 'cause I know say ola mi mi ti de
Me I know say my tomorrow go come
Me no dey fear me no dey, me no dey pobi
'Cause I know say I getti Jehovah
Many people tell me say I no fit stand but based on who I be
Mo le fan fun anybody
I must surely stand
For me to stand e go always pray for grace
Because life na for everybody
Dey run their race
Aje
We must surely make am for this life
Aje
We must surely buy that Benz
Aje
We must surely buy house for mummy, for daddy
I go make sure they ride the Ferrari
People rise people fall o
This life say na turn by turn o
God, me I no want to fall o
Na since I dey call abeg pick up the call o
Where we go reach we go surely reach there
Iya nu ma shele, we must blow this year
One million dollar, we go make am this year
The label wey go sign me, locate me this year
God, I beg I dey seek for your grace
Every day, I dey pray for the grace o
I dey pray for the grace o, yeah
God, as I dey talk to you like this na garri remain for house
God, I no won beg people wey go screenshot am use me shout, yeah
Them be dey wait for my downfall (downfall o)
They wan see me for ground (they won see me for ground o)
But the God wey I dey pray to
Say you go always provide eh
Ahh, God, yeah
So many people don promise dey don fail
But I know say one day o go be one day o
And that day o go be my day o
'Cause nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow
Nobody knows tomorrow, ai
Lyrical king by the way, yeah, yeah
Icon
One time
Written by: Onyilimba Ikechukwu
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...