Lyrics

She said she want A little bit of this And a little bit of that But then she start to mess up when she see all the surprise They wonder why my bag so full sey Wetin I dey pack? Cause me I no Dey open Wetin Dey inside my bag (Oh) 2 Fat spliffs once I enter Henny don dey pop for the center I'm not waiting till December Who be that girl I dont remember Looking at me like I look familiar Tell her sey she SHY See her when she enter So I reCLINE and tell her make she bend down Low and WINE Sit pon do ting so slow And the I DECIDE baby that you can't go home Ollata olepo (Yeah yeah) Olepo ollata (Alaye) Where is the light Olepo ollata Ollata olepo (Yeah yeah yeah) Where is the light Olepo ollata (Ollata) Ollata olepo Where is the light Olepo ollata (The lighter) Ollata olepo Where is the light Oya straight onto the verse 2 I tell my baby make me for the bedroom She come dey form like sey she no dey want do I come Dey Tell her baby me I go chop banku Tell me make I slow down Tell me make I speed up Anyhow you want it Anyhow I beat up She say she want to go down Say she want to sit up Baby it's your womb there thing I want to shift up Cause you know man are different soldier different soldier Cause I'm not stopping till it's over And I dont know if I want to be sober So Just reach out and gimme the lighter cause Ollata olepo (Yeah yeah) Olepo ollata (Alaye) Where is the light Olepo ollata Ollata olepo Where is the light Olepo ollata (Ollata) Ollata olepo Where is the light Olepo ollata (The Lighter) Ollata olepo Where is the light Girl you know that Shey you know that Girl you know that I... Shey you know that Girl you know that I... And you know that And you know that I... MUVS
Writer(s): Anthony Ugochukwu Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out