album cover
Osato
90
World
Osato was released on December 4, 2020 by SJ Records as a part of the album Osato - Single
album cover
Release DateDecember 4, 2020
LabelSJ Records
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM111

Credits

COMPOSITION & LYRICS
code umor abdullahi
code umor abdullahi
Songwriter

Lyrics

Osato wassup
Na code9
You don chop
You fit wait for me for junction
I go hit up
I go fill body with Refil
Eye don dirty
So I gat kill Conji
Wetin you like chop
I fit pass Mr Biggs
Rice plantain, I know you like Assorted meat
You nor fit kill me with your Aje body
No stretch mark Ha see better pikin
Different kinda feeling that I feel girl I dy feel for you Jenjele
And anytime you need me I’ll be there for uJenjele
Tell me that you love me tell me that you want me ehen
Shey u no go leave me follow Alhaji
Shey when the money no dy Shey you go still be my lover
Imagine I no get pay Shey you go call me your man
When the pepper no rest Shey you go still dy for me oh girl
Osato osato yeah osato baby
Oh lord of mercy eheheh
Oh girlie yeah yeah ehen
I know that you are mine
Oh girl oh girl yeah yeah
Osato say make I ToTori her one time
When we Dey Bang
She Dey beg make I come inside
She say she like my Tablet na Dickosin
If she want more I give her Penicillin
Osato na one girl when I nor fit leave
Na she Dey ginger me, always Dey Pam Pam me
They make me feel like say I be sweet 16
Shey when the money no dy Shey you go still be my lover
Imagine I no get pay Shey you go call me your man
When the pepper no rest Shey you go still dy for me oh girl
Osato osato yeah osato baby
Shey when the money no dy Shey you go still be my lover
Imagine I no get pay Shey you go call me your man
When the pepper no rest Shey you go still dy for me oh girl
Osato osato yeah osato baby
Written by: code umor abdullahi
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...