Credits

COMPOSITION & LYRICS
Oluwayanmife Daniel Ajiboye
Oluwayanmife Daniel Ajiboye
Songwriter

Lyrics

Help me spend my money
Love me like my mummy
Either it's rainy or sunny
Love me honestly
Make I love you Honestly
Either it's rainy or sunny
Oh baby oh baby
When nothing dey na only you sabi
Oh baby oh baby
When nothing dey na only you gimme bobbi
Na only you gimme body
If belle enter
Hakuna matata
Birds of the same feather
Nakupenda
Sweet or bitter
Pose for my triller
Girl you murder
We no go scatter
Baby mi ode jor
Baby mi ode jor
Baby mi ode jor
Baby mi ode jor
Ehh eh shoti ready
Hmm moti ready
Be my baby
Moti ready
Girl I'm available
I no get money like tinubu
But my love no be april fool
I no go do like eleribu
Girl I'm available
I no get money like tinubu
But my love no be april fool
I no go do like eleribu
If belle enter
Hakuna matata
Birds of the same feather
Nakupenda
Sweet or bitter
Pose for my triller
Girl you murder
We no go scatter
You be eve I be adam
I be oga you be madam ahahah
Ask men dem
For your bread this na the jam
Belinda
Maparami to find her ahah
No near her
Fine like karashika oh baby o
Malosun gbalaja
Malosun malosun gbalaja
Lagos to gwagalada
Dubai to paris to canada
Written by: Oluwayanmife Daniel Ajiboye
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...