Lyrics

It's Orbeat on the beat Won pe e Yeah-yeah in the building, fi le To-to-to-to, total Money wey I gat I no know the total To-to-to-to, total Say the money wey I get I know no the total To-to-to-to, total The money wey I have I no know total To-to-to-to, total To-to-to yeah Agbawo is coming mosquito make dem clear road Ice on my neck like say I dey sell gold (opor) If dem dey vex that's wan kan aye Ko kan aye lo je be Gara tan bi Kanye (kuro nbe) Iroko to gabode ko le re iwe bo ra Who sabi me wen I dey drive bora How many times ni mo ti kiri ninu kingways Now dem de hala 'cause I'm chilling papi chulo way Office lo san sase l'oru (oshe) Baba God take am all the glory Back in the days when the vision dey blurry Everything change overnight no more story Now CDQ dey ring worldwide Awon mami ti mo ti ma ya won wa alright No short time, mo ma gbe won all night Money keep plying from night to the sunrise (opor) To-to-to-to, total Money wey I gat I no know total To-to-to-to, total Say the cheddahs wey I get I no know total e yeah To-to-to-to, total My money e long I no know the total yeah To-to-to-to, total Ko gba gigi I tell dem the total No be agidi, to make am for this life no be agidi If you like make you ask, kogbagidi See all my girls, all my girls dem ma kolobi Everytime I come to my standard Hush and Mohpa those are my boys Africa boys with the big Royce Royce To born for Dubai my guy no be noise Everytime you see dem you no get choice Everyday e dey bang for my mind Money way I get e dey play for my heart And e dey make me dey wantanati, tanate And I na-na-na-na, I can't see myself oh To-to-to-to, total Money wey I get I no know total To-to-to-to, total Say the money wey I get I no know total e yeah To-to-to-to, total Say my money too long I no know total, e yo To-to-to-to, total To-to-to Jehovah bu Eze Shower your blessing (Olohun) Money way go show poverty threaten (wobi) Headache for the enemies no medicine Dem say I do to much am still planning for the next scene (opor) Join together Hush and Mohpa (yebo) Link abolo pelu selfpaid Money wey long no quantity Woss Kalifa ba mi pe Shereef quality Won ni mo san lori bi Oba Kogi (iro o) Eyan Abdulfathai Ijoba alori (oshe) E ki lo fun alote ti o la fun wa ra Boss o pariwo actor lo se wahala To-to-to-to, total Money wey I gat I no know the total To-to-to-to, total Say the cheddahs wey I get I no know total e yo To-to-to-to, total My money e long I no know the-the total e yo To-to-to-to, total Ko gba gidi I tell them the total No be agidi Swaps Swaps
Writer(s): Chinedu Nnakwuzie, Sodiq Yusuf, Inetimi Odon Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out