album cover
Be Honest
15
World
Be Honest was released on December 18, 2020 by HOE Music/Empyrean Ent. as a part of the album Benchanted - EP
album cover
Release DateDecember 18, 2020
LabelHOE Music/Empyrean Ent.
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM104

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Benjamin Ikechukwu Aninze
Benjamin Ikechukwu Aninze
Songwriter
Prince Robinson
Prince Robinson
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Zahk
Zahk
Producer
Slow Zeus
Slow Zeus
Vocal Recording Engineer

Lyrics

Sheybi I told you
I tell my baby don’t lie
She be asking me why I said so
I said baby don’t lie to me
You wanna know why I said so
Cuz I no wan come de house com de hear story
From people wey no know me
Say dem de share my glory
I no wan come de house come de hear story
Baby girl biko tell me
If you don’t love me
I know that for the mean time
Other guys dey b calling you the same time
For the mean time I am your main guy
Yeah girl I am your main guy
But I no wan come dey hear wetin I no relate
Cos e go dey too late
Too late too late
For you to say sorry
It's not gonna be funny
Baby sho gbo mi
Oh no no no
I no wan come dey hear wetin I no relate
Cos e go dey too late For you to say sorry
E go Dey too late for you to say sorry
So my baby be honest
My baby be honest with me
That’s if you want us
That’s if you want us to be
Common baby be honest
My baby be honest with me
Then you can count on me like 1 2 3
Nobody can't leave with nobody but you
Nobody I can't stay with nobody but you
You gimme joy you gimme life oo
U gat the things that I could die for
Oh pretty girlie you are all i see
The kind of baby I could fight for
But I no wan come dey hear wetin I no relate
Cos e go dey too late
Too late too late
For you to say sorry
It's not gonna be funny
Baby sho gbo mi
Oh no no no
I no wan come dey hear wetin I no relate
Cos e go dey too late For you to say sorry
E go de too late for you to say sorry
So my baby be honest
My baby be honest with me
That’s if you want us
That’s if you want us to be
Common baby be honest
My baby be honest with me
Then you can count on me like 1 2 3
Written by: Benjamin Ikechukwu Aninze, Prince Robinson
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...