album cover
Green Light
album cover
Green Light was released on December 1, 2020 by 569694 Records DK as a part of the album African Boy - EP
December 1, 2020
Label569694 Records DK
LanguageEnglish
BPM100
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

Yeah yeah
Other girls them jealousy
When they see my baby passing
My baby nor play me koni
Cos you fine pass the others oh
Baby tickle me awww
Tickle me ohh ohh ohh
Shey u dey totori
Because we don dey gum body eeeh
Make I take you to place
You nor go reject ohh and regret ohh my baby
I want to be your maga abeg ohh
I dey beg ohh my baby follow me
Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Baby dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Baby tell me are you ready
Common baby tell me are you ready awww awww awww
Oya gimme little green light
Common baby gimme me little green light awww
Baby when sabi cook
Baby when sabi dress and character good
And i go love you too the end ohh
Nobody go come in between us ohh aye
I go make other girls jealousy
I go make sure say them bow down when you passing by
Chair lady nor be ah dumebi
Your size too large you nor be megabyte oh
You pass e terabytes oh
Other girls them small them be kilobytes oh
I want to be your maga abeg oh
I dey beg ohh my baby follow me go yeah
Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Baby dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Baby tell me are you ready
Common baby tell me are you ready awww awww awww
Oya gimme little green light
Common baby gimme me little green light awww
I know say you go like to party all night
I go take you to a place when go make you feel alright
So baby nor dey dull ohh
Because for the party
I go spray all my money baby eeeh
Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Baby dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Oya dance ah kokoma ah kokoma my baby eeeh
Baby tell me are you ready
Common baby tell me are you ready awww awww awww
Oya gimme little green light
Common baby gimme me little green light awww
Written by: Austine Shanky Okerenkoko
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...