album cover
Ole
11
Alternative
Ole was released on December 2, 2020 by 2418487 Records DK as a part of the album South Boy Sound - EP
album cover
Release DateDecember 2, 2020
Label2418487 Records DK
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM100

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Hassan ZaZa Abdul
Hassan ZaZa Abdul
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Oy
Oy
Producer
Khaymix
Khaymix
Mixing Engineer

Lyrics

OLE
Orekelewa u make I wonder nana this
Kind love na murder
Say make I take you to my
Room and give you like toon
She tell me she's in love with
Every likkle thing I do
Say i love my baby My one time joro
U see her body Dey make man kolo
Say man dem para na me she follow
Carabaian body my bambambillo
Come feel that good good loving
But she pull on me in the morning
Come feel my good good loving
Just slow motion gat no option my baby u know
She be ole Omotena say u don carry my heart go
Baby no play if you love me
Oya tell me baby girl I really got to know
Showa okay ni Anytime
U no believe shotikpe emajisoro ooh
Gbemisoke cos anytime
I burst your whine bisi emakpariwo
Emakpami omogemi Emakpami
This ur body wey dey high like kpami
Matter don dead baby otikpari ooh
Baby shofe kpami omogemi shofekpami
This your body wey dey high like kpami
Matter don dead baby otikpari ooh
See i love my baby My one time joro
U see her body Dey make man kolo
Say man dem para na me she follow
Carabaian body my bambambillo
You know say
She be ole Omotena say u don carry my heart go
Baby no play if you love me
Oya tell me baby girl I really got to know
Showa okay ni Anytime
U no believe shotikpe emajisoro ooh
Gbemisoke cos anytime
I burst your whine bisi emakpariwo
Writer: Hassan Abdul Fortune
Written by: Hassan ZaZa Abdul
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...