Credits
COMPOSITION & LYRICS
Christian Taylor Bakana
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Yke
Producer
Lyrics
[Intro]
Father you no be man wey go promise den slow
Lord thanks for the pain yeah yeah e dey help for the growth
If you hate what you gain mpadi onaa noko po
Boys dey pray for rain yeah yeah Awurade ma me snow yeah
[Verse 1]
Lord I dey want know, if rap be my own
No be anything gidigidi, I dey want blow
Make I pack some dough with em sold out shows
So say I go fit to go anywhere, I dey want go
Strike mad posses with very nice clothes
Make I be someone’s crush that I might not know
Bless me with a chick that hatch real slow
One wey be home grown, no wild ass hoes
Father amputate dema plots to the bone
So say dema plans all just never go hold
Endorsement deals in every other color
From reds to the yellow Nyame if not glo
Boys dey sing just to try stay afloat
I no dey like pressure, I dey want boat
I tire dey search sugar add my gari den soak
Nuntsɔ ofainɛɛ minsumɔ oat
[Chorus]
Father you no be man wey go promise den slow
Lord thanks for the pain yeah yeah e dey help for the growth
If you hate what you gain mpadi onaa noko po
Boys dey pray for rain yeah yeah Awurade ma me snow yeah
Hewɔ Nyɔŋmɔ feemɔ, feemɔ, feemɔ, feemɔ
Hewɔ Nyɔŋmɔ feemɔ, feemɔ, feemɔ, feemɔ
Nyɔŋmɔ feemɔ, feemɔ, feemɔ, feemɔ
Hewɔ Nyɔŋmɔ feemɔ, feemɔ, feemɔ, feemɔ
[Verse 2]
So Lord what be the plan, talk to your man
Ibi you you get the blueprint, it’s all in your hands
I go like am in installment, not all in advance
I know say e go end well, it starts with a chance
Back off the wall with my shorts in a vans
Till I’m cruising these streets in the back of a Benz
With my girl on the right, taking pics for the gram
Feeling all tied up with a hand full of bands
Father shock every hating bad mouth wey go like regulate my flow like damn
If e be okay, bring dema alanta life to a full stop like K dot make dem shout damn
I go like three houses
One for me den the chick, one for the team, one for the fam
I go like hit song, one with a dance
Another one about the hustle for bread wey boys go dey jam
[Chorus]
Father you no be man wey go promise den slow
Lord thanks for the pain yeah yeah e dey help for the growth
If you hate what you gain mpadi onaa noko po
Boys dey pray for rain yeah yeah Awurade ma me snow yeah
Hewɔ Nyɔŋmɔ feemɔ, feemɔ, feemɔ, feemɔ
Hewɔ Nyɔŋmɔ feemɔ, feemɔ, feemɔ, feemɔ
Nyɔŋmɔ feemɔ, feemɔ, feemɔ, feemɔ
Hewɔ Nyɔŋmɔ feemɔ, feemɔ, feemɔ, feemɔ
Written by: Christian Taylor Bakana