Music Video

Featured In

Listen to 034 - EP by Oloye Coldman
ALBUM034 - EPOloye Coldman

Credits

PERFORMING ARTISTS
Oloye Coldman
Oloye Coldman
Performer
COMPOSITION & LYRICS
Oloye Coldman
Oloye Coldman
Composer
Oloye Peter Oluwamayowa
Oloye Peter Oluwamayowa
Songwriter
Bernard Godwin Onyebuchi
Bernard Godwin Onyebuchi
Songwriter
Adekunle Samuel
Adekunle Samuel
Songwriter
Omotosho Oluwaseun Sheriff
Omotosho Oluwaseun Sheriff
Songwriter
PRODUCTION & ENGINEERING
Kleros
Kleros
Producer

Lyrics

Benjidi on the oh oh oh hiiii, do re mi fa so la la ti do. I don't know what I'm feeling right Now but I need to do my believe now. Encourage yourself, make you no dey discourage yourself As you dey hustle dey use the believe Wey you get in yourself to build yourself O mo mo ma shere o, padi mi no delay o, Anything you do you gat to be deeper than yourself, me I say eeee Make you no send anybody, you no come this world with anybody No run pass your shadow cos wetin go be go be Don't play around oh bobo, loni hussle oh toriola Maama do like what you don't be Make you no wait till e late oh Stand up to your feet don't be late oh Anything wey you need Ma procastinate di ola Encourage yourself, make you no dey discourage yourself As you dey hustle dey use the believe Wey you get in yourself to build yourself O mo mo ma shere o, padi mi no delay o, Anything you do you gat to be deeper than yourself, me I say eeee Ah eyan mi elo mu suru o Bope boya ohun gbogbo bo wa dero Gbogbo nkan to le oun bo wa dero Ehhhh bope boya akololo yo pe baba Oh wuuuuu never give up Suru baba iwa ni o, tepa moshe Encourage yourself, make you no dey discourage yourself As you dey hustle dey use the believe Wey you get in yourself to build yourself O mo mo ma shere o, padi mi no delay o, Anything you do you gat to be deeper than yourself, me I say Ahhh ehhhh, ahhh ehhhh aiye ma le (oro aye su mi o) Ahhh ahhh, aiye soro (you gat to hustle for yourself) Life don give me so many reason wey me I suppose to give up oh Life don give me so many reasons but me I no go give up oh Encourage yourself, make you no dey discourage yourself As you dey hustle dey use the believe Wey you get in yourself to build yourself O mo mo ma shere o, padi mi no delay o, Anything you do you gat to be deeper than yourself, me I say eeee A c.g.p thing from the west o, benjidi,
Writer(s): Vernal Newman, Mark Dyer Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out