album cover
Waiting
6
World
Waiting was released on December 25, 2020 by Adebowale Adelegan as a part of the album Waiting - Single
album cover
Release DateDecember 25, 2020
LabelAdebowale Adelegan
LanguageEnglish
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy
BPM113

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Adebowale Elijah Adelegan
Adebowale Elijah Adelegan
Songwriter

Lyrics

Since SS2
I been dey tell you say I love you
But by SS3
You been commot go yankee
And I no know if i go see you again
But I dey wait
And I go save
Girl no delay
Bad belle dem no go fit separate
all my friends dem tell me say I don Dey craze
But I dey pray
Say one day you go come back to meeee
Cos na your love
Wey I dey see
And I go wait
I no go fit to replace ooo
Cos I’ve been waiting
Waiting waiting waiting for your loving
I’ve been waiting
Waiting waiting waiting for your love
I’ve been waiting
Waiting waiting waiting for your loving
I’ve been waiting
Waiting waiting waiting for your love
Abi na abi no be you
I don’t know
But I dey sight you from afar
Please come close
As I been dey perform for stage
I Dey miscacu all of my lyrics
Be na my eye wan dey deceive me
But I’m sure that it’s you
Cos I know that smile anywhere
So I
Step up
Said wats up
You said hi
Said i'm looking fly
I’m still shy I just dey smile
But for my mind I dey dance kukere
Cos I don dey plan our wedding day
Small time
You don Dey love me gradually
Make me wanna cop that ring
And put it up on your finger
No retreat no surrender
Baba lo se make dem wonder
Cos na you be my own
Put a ring on your finger
No retreat no surrender
Say na me and you forever
Cos na your love
Wey I dey see
And I go wait
I no go fit to replace ooo
Cos I’ve been waiting
Waiting waiting waiting for your loving
I’ve been waiting
Waiting waiting waiting for your love
I’ve been waiting
Waiting waiting waiting for your loving
I’ve been waiting
Waiting waiting waiting for your love
Written by: Adebowale Elijah Adelegan
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...