album cover
Fire
album cover
Fire was released on January 15, 2021 by KAP Records as a part of the album Pop - EP
ReleasedJanuary 15, 2021
LabelKAP Records
LanguageEnglish
BPM119
Melodicness
Acousticness
Valence
Danceability
Energy

Lyrics

People de talk ooo
(Yeah yeah yeah)
Dem de talk say dem get god ooo
(Yeah yeah yeah)
Dem man dem know
Say demma god e no be God ooo
(Nah nah nah nah nah)
E no de talk ooo
(Nah nah nah nah)
E no de walk ooo
(Nah nah nah nah nah)
Say demma god no de do nothing
(Nah nah nah nah nah)
No de do nothing yeah
(Nah nah nah nah)
But we get God wey e dey
And when He talks He makes a way
And He walks He moves the mountains
Miracle working God ooo
Miracle working God
Bo ji agbo - Yeah
Mantse Bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Nyonmo Bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Bo ji bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Bo ji bo ji bo ji bo ji agbo
People de yob ooo
(Yeah yeah yeah)
Dem de yob Say dem get God ooo
(Yeah yeah yeah)
Dem man dem know
Say demma god he no get power
(Nah nah nah nah nah)
E no get fire
(Nah nah nah nah)
If e dey where dey the fire
(Nah nah nah nah)
But we get God wey e dey
Jesus get power all the way
Wey e get fire everyday
Miracle working God ooo
Miracle working God
Bo ji agbo - Yeah
Mantse Bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Nyonmo Bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Bo ji bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Bo ji bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Mantse Bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Nyonmo Bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Bo ji bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Bo ji bo ji bo ji bo ji agbo
Bo ji agbo
We get God wey e dey
And when He talks He makes a way
And He walks He moves the mountains
Miracle working God ooo
Miracle working God
Bo ji agbo - Yeah
Mantse Bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Nyonmo Bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Bo ji bo ji bo ji bo ji agbo - Yeah
Bo ji bo ji bo ji bo ji agbo
Written by: Kofi Karikari
instagramSharePathic_arrow_out􀆄 copy􀐅􀋲

Loading...