Lyrics

The way I spend my money on girls E no concern you The way I spend my money on loud E no concern you The way I pop pop in the the club E no concern you The way I pop pop in the the club E no concern you Monica jo jo jo jo Oya come chop chop my jellof Monica jo jo jo jellof Oya come chop jo jo jo jellof Fresh out Kojo na from Ghana Moto na Santana Kupere Kupere, they say na Kampala Kuma kunse mata de nekeji de ne nasara Tantabara tara kwai tara iya tara And you sabi say Bukola Saraki na from Kwara I get people like Fawaz and Dogara With Murphy and Bash em For UK na Mo Salah Me am so commercial on the Mic like an okada(Life) I for talk but na impromptu And I get shorties wey dey for Timbuktu I dey kick this game like I kick kung fu If you think you 're better than me Then you be nincom poop Fresh out The way I pop pop in the club E no concern you E no concern you E no concern you The way I pop pop in the club The way I pop pop in the club Monica jo jo jo jellof Oya come chop my jo jo jellof The way I pop pop in the club The way I pop pop in the club I for talk but na impromptu For Timbuktu, I dey kick this game Like I kick kungfu
Writer(s): Fawaz Ibrahim Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out