Lyrics

O l'ata, O l'epo Shekpe O l'epo, O l'ata O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata Omo nothing do me o O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata I dey hustle on a daily o O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata Nothing do you o O l'ata, Ol'epo O l'epo, Ol'ata Still dey hustle on a daily o I get ginger for body, no be lie Omo nothing pass oche Because oche get e che I get ginger for body, no be lie Them go ask me where I go go Them wan know the ko ko Bad man me a go low, so low Come back make I choko, choko Galala no be konto konto Sokoto no be Tokyo shey you know This life wey we dey so mikasa Sukusa make you dance your makosa Ebi o le pa mi o Ko le pa mi o Ninu aiye yi o, mo ni lati j'aiye o Omo nothing do me o O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata I dey hustle on a daily o O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata Nothing do you o O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata I still dey hustle on a daily O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata I prefer to die like a lion in the jungle Than to come city come dey do bingo I know say I dey try, dem they pray make I fumble Aye le se, o l'ata o l'epo This fire just can't ku, this motor can't taku Omo rollin' zanku fi ojo jumo taku Forward ever backward ke, it is a taboo E sun mo shishe gba studio pelu daddy Oya wetin I gain If I go school I get Certificate I no fit use am chop Wetin I gain O bu owu ego ego ego ego? Ego bia ne ba From darkness to up nepa Make them see me dey shout e ba Adanma bia ne ba Omo nothing do me o O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata I dey hustle on a daily o O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata Nothing do you o O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata I still dey hustle on a daily o O l'ata, O l'epo O l'epo, O l'ata Girl I wanna ride inna your Range Rover Do the dirty whine you do the leg over Enter jango jangolover Wanna jam my kele issa take over Omo I say nothing do me, Jevovah cover me My mama dey for heaven and she no fit loose guard me I get too much cash and dem no fit buga mi And when your boss see me e go hala oga mi Whats up tonight Do you and your best wanna rock tonight Ah make we drink tonight Do you wanna pop with the gang tonight Say what's up tonight E be you only you I want chop tonight Make we drink tonight Do you wanna pop with the hang tonight Omo nothing do me o O l'ata O l'epo O l'epo O l'ata I dey hustle on a daily o O l'ata Ol'epo O l'epo O l'ata Nothing do you o O l'ata O l'epo O l'epo O l'ata I still dey hustle on a daily O l'ata O l'epo O l'epo O l'ata
Writer(s): David Adedeji Adeleke, Joel Amadi, Raphael Omoniyi Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out