Lyrics

Zadam I dey like am When me and my friends just dey chat about All the memories From the times that we can't bring back Oh i remember, i remember Fairy tales around the candles Shey you never forget suwe and tinko Ojo tilo Igba lode laawa yi Story oo, story story Shey you know the story Are you a 90s baby Back then inna life Ti mummy mi o ba si'nle It is a holiday I go fly kite around Won momi l'adugbo Won ma lo tun de In my kid days i get one shawdy And she was very veyr pretty When others play we dey one side Getting very very silly Good days o, good days Mowo kaaki We no like school but we sabi Wetin we dey read Teacher ko mi l'ABD I sabi ABC Cus' we fear our fathers Nonsense child go hear am But i see the changes Everything turn away Children of nowadays They come dey use me dey play Shey you think say i be your mate You wey no dey the play When Obasanjo dey reign And baba Fela dey I remember Fairy tales around the candles Shey you never forget suwe and tinko Ojo tilo Igba lode laawa yi Story oo, story story Shey you know the story Are you a 90s baby Yeah Yeah Pere pampa pe Pere pere pampa pe Pere pere pampa pe Pere pere pampa pe
Writer(s): Atobaru Adedolapo Adam Lyrics powered by www.musixmatch.com
instagramSharePathic_arrow_out