Music Video

Music Video

Credits

COMPOSITION & LYRICS
Chibuike Chukwuemeka
Chibuike Chukwuemeka
Songwriter
Ivie Jasmine Uzzi
Ivie Jasmine Uzzi
Songwriter

Lyrics

Pana na eh eh
Pana na eh eh
It's your boy CCP
Ivy baby
Yeah
First time first time
Baby boy you got me on our first night
I'm so lucky to be yours
So happy to be by your side
Anyhow you want I go give oh
Take it away no delay me oh
You know I got you you're ma baby oh oh oh
And I don't know And I don't know
This love you dey give
E dey hot oh
I for like stay till tomorrow
On your body oh
And I don't know and I don't know
The love you dey give e dey hot oh
Your tougue dey make me speak in tongue
Dem dey show us plenty jealousy
Cuz they know say
Me and you go enter oversea
Wetin dem no know oh
I go buy you house for Lekki
Your skin just dey glow oh oh
Our love shack pass Hennessy
Mmm mmm mmm
Dem dey show us plenty jealousy jealousy
Cuz they know say
Me and you go enter oversea
Wetin dem no know oh
I go buy you house for Lekki
Your skin just dey glow oh oh
Our love shack pass Hennessy
Mmm mmm yeah
Shack pass Hennessy
I got so many missed calls
But na your own I wan dey see
Girl I dey feel you
Something about this your body girl got me questioning
You too fine o
Girl you belong to me
You too fine o
Girl you're my destiny
Continue to be mine
And I don't know And I don't know
This love you dey give me
E dey hot oh
I for like stay till tomorrow
For your body oh
And I don't know and I don't know
The love you dey give me e dey hot oh
Your tougue dey make me speak in tongue
Dem dey show us plenty jealousy
Cuz they know say
Me and you go enter oversea
Wetin dem no know oh
I go buy you house for Lekki
Your skin just dey glow oh oh
Our love shack pass Hennessy
Mmm mmm yeah
Dem dey show us plenty jealousy
Cuz they know say
Me and you go enter oversea
Wetin dem no know oh
I go buy you house for Lekki
Your skin just dey glow oh oh
Our love shack pass Hennessy shack pass Hennessy
Mmm mmm mm
Written by: Chibuike Chukwuemeka, Ivie Jasmine Uzzi
instagramSharePathic_arrow_out

Loading...